E good make evribody dey check how much sugar dem dey chop. You fit dey eat pass wetin you tink and wen pesin dey consume too much sugar, e fit raise im risk well-well to get Type 2 diabetes, heart ...